Tuesday, 25 November 2014

P-Square papa don khaput two years after dem mama mud...


Two years after dem don lose dem mama, the okoye boys pale sef don waka go meet dem momsi. Mr Okoye don comot  4 naija go heaven gate yesterday November 24th... May his soul rest in Perfect peace.

No comments:

Post a Comment